UnRulyMusik LogoUnRulyMusik Promo
  • HOME
  • Music
  • Video
  • Sport
  • News
  • DJ Mix
  • Fashion
  • Editorial
  • movies
  • Job Posting
  • Lyrics
  • Stories
LYRICS

Lyrics: ODUMODUBLVCK- MOTION SICKNESS [Feat. Zlatan]

Sharon Unscripted
By Sharon Unscripted
November 25, 2026 5 min read
Lyrics: ODUMODUBLVCK- MOTION SICKNESS [Feat. Zlatan]

🎶MOTION SICKNESS 🎶

(Lekaa, lekaa from London) Black sheep forever, black sheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters GE records, you get me? ODUMODUBLVCK Motion, motion, motion Zanku dakun wan omi s' Iṣan (Lekaa beats) Higher, higher, higher, higher, higher, higher, higher Higher, higher, higher, higher, higher, higher, ah My sweet oroma She can go nuts if I use my hot head My enemies cry, e don too much e go full for bucket Dem go still apply Aboniki balm when dem feel my success ODUMO you guide, the motion too much, ọmọ motion sickness I put her on trips The hostess sabi I'm on motion sickness E get why I no dey sleep If the money enter, serious motion sickness I dey push machine, my motor too bad I'm on motion sickness Enjoyment go kill us, my doctor say rest It's your motion sickness o Komolop cholop I dey chop for mc galaxy One cute spot, I dey hot Put the bill on us Because you no comot No mean say we no dey on funds I'm inside smoking my puffs While opposition dey one side them dey plot Meanwhile I dey go go higher Higher, higher, higher, higher, higher, higher, higher Meanwhile I dey go Higher, higher, higher, higher, higher, higher, ah My sweet oroma (Oroma) She can go nuts if I use my hot head My enemies cry, e don too much e go full for bucket Dem go still apply Aboniki balm When dem feel my success ODUMO you guide, the motion too much, ọmọ motion sickness

Kúrò n be Who God don bless, He don bless My matter fit kpai you if you no rest Who get time for contest? Who dey follow you fight, oh boy, why you comot shirt? (Ah) He that's in me, in me (In me), greater than he that's in you (That's in you) Arsenal no go win trophy (Nibo?) E shock them wetin baba God do (Up Gunners) Motion, motion, Zanku dakun wan omi s'iṣan (O dè wan omi s'iṣan) Motion, motion, no follow me talk If e no pass 9 figures Oil dey my head, na Bama and Butter join dey my bread Oroma serve me breakfast in bed Na you dey single why you con dey vex? My sweet oroma (Oroma) She can go nuts if I use my hot head (Hot head) My enemies cry (My enemies) E don too much e go full for bucket Dem go still apply Aboniki balm when dem feel my success ODUMO you guide, the motion too much Ọmọ motion sickness My baby na bride If your motion too soft, her emotion wicked Your shima na kite If I put small pressure, she go fly come weekend Even on midterms Even on me terms (I dey on tour, dem dey put drip for my body) She condition me make I witness her panties in me jet I'm not into incest My coti e dey your business

Listen 🎧 to song 🎵 below ⬇️ on Spotify
Listen 🎧 to song 🎵 below ⬇️ on Spotify
Synchronizing Sentiments...

Stay Connected

Follow the UnRulyMusik 📱 channel on WhatsApp

Get the culture delivered straight to your phone. No noise — just the drop.

Join Channel →
UnRuly AI

Coming Soon

Our intelligent article companion is being trained on the culture. Ask questions, get summaries, and dive deeper — launching soon.

Synchronizing Media...

TRENDING NOW

Lyrics: Lil Baby- Mr. Do Something

Lyrics: Lil Baby- Mr. Do Something

11/25/2026

Lyrics: Adekunle Gold  & Blaqbonez- Money In A Wheel Barrow

Lyrics: Adekunle Gold & Blaqbonez- Money In A Wheel Barrow

11/25/2026

Lyrics: Cardi B- Don’t Chart[From GTA VI soundtrack]

Lyrics: Cardi B- Don’t Chart[From GTA VI soundtrack]

11/25/2026

Lyrics: Young John- Elumelu

Lyrics: Young John- Elumelu

11/24/2026

UnRulyMusik Logo

Global entertainment and culture publication bridging the gap between Nigerian excellence and global audiences. Based in Toronto, Canada.

Sections
Music NewsCultural CritiqueStyle & Living
Company
About UnRulyAdvertiseContact
Contact
admin@unrulymusik.com

Toronto, Canada

© 2026 UnRulyMusik Media. All rights reserved.

Crafted by Starblack Media

Privacy PolicyTerms of Service