Lyrics: Adekunle Gold & Blaqbonez- Money In A Wheel Barrow

🎶Money In A Wheel Barrow 🎶
Money in a wheelbarrow Make dem know say we dey pack am o Come today, tomorrow is too far o Make we dey Kulosa o Container don land, don land for Apapa o We dey sing hosanna o Money in a wheelbarrow Money in a wheelbarrow Money in a wheelbarrow Make dem know say we dey pack am o Come today, tomorrow is too far o Make we dey Kulosa o Container don land, don land for Apapa o We dey sing hosanna o Money in a wheelbarrow Money in a wheelbarrow Don't know about you Emi ma j'aye mi lo (j'aye mi lo) I'm tired of running Now I just chase my liquor (me and my liquor) Can't feeli my face Be like say na ten milli I spray (owo pesa) Ko lo far For person wey get many mileage
Girls that like to party bend it when they hear tika tika ti Boys dey on veggies steady, if you work, you gats to faaji Girls that like to party bend it when they hear tika tika ti Boys dey on veggies steady, if you work, you gats to faaji 1942 Make dem pour little In a cup, Jesu! Mo ti jor, mo ti jogor lo Money in a wheelbarrow Make dem know say we dey pack am o Come today, tomorrow is too far o Make we dey Kulosa o Container don land, don land for Apapa o We dey sing hosanna o Money in a wheelbarrow Money in a wheelbarrow Money in a duffle bag I know why they mad My life is a movie, it's a motion picture Me, I dey for Berlin riding in a B Sometimes in a white limousine 'Cause like ten girls wey I need Baddies and Benjis, we go together, we're Siamese 1942 Make dem pour little In a cup, Jesu! Mo ti jor, mo ti jogor lo Money in a wheelbarrow Make dem know say we dey pack am o Come today, tomorrow is too far o Make we dey Kulosa o Container don land, don land for Apapa o We dey sing hosanna o Money in a wheelbarrow Money in a wheelbarrow

Stay Connected
Follow the UnRulyMusik 📱 channel on WhatsApp
Get the culture delivered straight to your phone. No noise — just the drop.
Coming Soon
Our intelligent article companion is being trained on the culture. Ask questions, get summaries, and dive deeper — launching soon.

